WHY YOU RUN ME STREET
"Oboy! How far nau. You don go come back?" I asked my friend as he walked in. "Yes Chief, I bin talk say I no go tey na. I bin go carry pesin phone for Icon" he replied. "No wahala" I concluded and retired to watching a movie on my device. After some minutes, my friend drew my attention again. "E dey do me to whine the owner of this phone for my hand. I for like play with her brain small. How you see am?" "Na very strong idea be that guy, I dey with you, we go game..." I grinned. My friend called my name severally but I was too engrossed in the movie. I felt a tap on my shoulder. "Gee!!..." I immediately raised my head. "I don dey call you since...wetin u dey watch sef " he asked as he got my phone. "No vex abeg, I no bin hear you", I apologized. "I feel we shouldn't carry out the prank like a stage play. I think we should make mention of the missing phone to her just more than